Abuja residents say dem hear sound of gunshots around Zuma rock on Thursday evening.

Abuja residents say dem hear sound of gunshots around Zuma rock on Thursday evening.

Eye witnesses tell BBC say di attackers attack one military checkpoint on Thursday evening and open fire.

But police and security agencies never tok on dis mata wey happun for di kontri political capital, at di time of dis tori.

Abuja dey on high alert since dis month attack on Kuje prison.

Post a Comment

0 Comments